.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 23 August 2013

OUR OWN DEAR NOLLYWOOD TONTO DIKEH.



Here comes the Nigerian Nollywood Star, TONTO DIKEH....well plastered.

  • See me see trouble ooooo.
  • I just finish one big fight with one of my friends wey dey tell me say the babe name na TOTO DIKE...when me I know for sure say na TONTO.
  • Well, maybe na me no sabi spell sha....u kno I no go school. But I sure say na me dey right ke...abi????
  • Please make una (the experts) korrect me. You kno say I be small pikkin.

No comments:

Post a Comment