This mysterious sea creature/monster measuring 13 feet, with horns was washed ashore on a Spanish Beach. Scientists are bemused, and puzzled.
- Hmmmm. Sometin dey o!!!
- D tin lucky say no be for Naija Bar Beach ee land. Dem for chop am CLEAN MOUTH, as dem do wan unlucky Whale wey get stranded the other day. Trust ma people. Everybody just dey appear with kitchen knife from all corners, dey cut d damn tin to go cook soup for house.
- Meat na meat...God no dey vex. Hunger no dey discriminate.
No comments:
Post a Comment