These are BBC PANORAMA photo shots of the nightmare in today's Syria, under a callous and greedy President!!! Chemical warfare???
- My people...see wettin POWER dey do.
- May God not let us see dis in awa Naija...NEVERRRR. In Jesus Name ...AMEN.
- Me I don tok say d man na IDIOT...bcos ee no for let am escalate to dis level. D mumu for simply separate MONARCHY from d EXECUTIVE...d kain 'wayo' wey dem dey play for England, and yet eem for dey ENJOY like d Queen of England. But NO....d foolish man want to be KING and PRESIDENT. Ee no kno say Saudi na 'special case'.
- Eee no kno say MONKEY DON GO AMERICA...eem people eye don open pass d time wey eem papa dey there...dey oppress poor people.
- Bottom line be say.....he go follow Sadam Hussain, and Gadaffi...abi? You wan bet? OK we go see.
No comments:
Post a Comment