Gunmen suspected to be kidnappers have abducted three female primary school teachers in Benin City!!! The gunmen stormed the primary school, located at Upper Ekenwan, during school hours, shooting into the air. A parent was said to have been hit by stay bullet in the ensuing pandemonium.
- Yeye people...dis na VERY VERY hungry kidnappers.
- In fact if dey give dem a few thousand naira, dem go relax...take go smoke their GBANA..
- Na dis kain wans dey kidnap Chinese people for Naija, and den release dem after dem no see anyone to bail d chaps....after dem don spend their own (kidnapper) money take feed dem.Which wan concern Chinese. Dem no JISORO. ...(dem no send anybody message o). Even sef Chinese dey live for face-me-i-face-you for Naija. Ee get as ee be o.
No comments:
Post a Comment