.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 5 August 2013

MISS UNIVERSITY NIGERIA CONTESTANTS.


 




 


 








OYA OOOOO!!! TAKE YOUR PICK.
  • Fine Babes dey Naija o...dem even sabi book on top. 
  • Na dis wan some of my readers dey like pass...dem go look sotay dem eyes go drop like Tinubu 'YOBO' eyes. Dem go come become OLOJU YOBO d 2nd....lol.
  • Some of una don dey plan as una go go TANDA for d University gate dey do 'night vigil'...I TOK LIE??? Ennn. I don catch you today. Nottin spoil sha...It's allowed. Sebi na you mosquito go chop. I hear say d kain mosquito wey dey Naija University...dem train dem. Dem be vampayaaaa.

No comments:

Post a Comment