This woman, Ese Walter, has accused the Pastor of Common Wealth of Zion Assembly, Biodun Fatoyinbo, of having a love affair with her. She claims he manipulated her SEXUALLY and SPIRITUALLY....whatever that means!!!
- Dis na d original SHOKI-SHOKI story.
- Hmmm Hmmm Hmmm...sometin dey o!!! Dis na KONKO BELOW language. And me I no understand am, bcos I be small pikin!!!
- D tin na long story o...but suffice to say Pastor get PRICK, so he must to get ACTION....especially when he be fine bobo.
- You take a look at dis guy shirt (SHINE-SHINE BOBO)...see as d tin dey FLY for neck. So how come church babes nogo YANMA for am???
- And then look d girl foto...ee be like sometin wey go fit swallow man up....kaiiiii.
- And at times sef dis girls no dey let poor pastor to concentrate for church...dem go dey expose d whole tin for front row.
- So Fellow Nigerians...please JUDGE FOR YOURSELVES.
No comments:
Post a Comment