.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday, 15 August 2013

THERE IS MONEY IN LAUGHING IN NIGERIA!!!


This Warri-born Nigerian Comedian known as  'I GO DIE' (Francis Agoda) was recently seen with his new dream Rolls Royce Phantom. Talk about an utter 'miss-match'!!!
  • There is indeed money in laughing!!!
  • How for do...Poor Nigerians must to laugh away their sorrows. Despite awa problems, dis modern Nigerian comedians always have a full hall whenever dey present their shows. Sotay dem dey even come London now sef. D one wey dey vex me be d way dem dey hike their gate-fee for London.....even Benny Hill sef no dey charge dat much. Dem tink say Naijas for London be mumu, or what. How can anyone charge 50pounds gate fee...for what? To laugh at nonesense Naija jokes???
  • Anyway dis foto na d result....Rolls Royce. Na dat wan dey hungry dis SQUAGGY/RAGGY looking guy since dem born am for destitute Warri Water-Side...abi. He could pass for ...not even d Driver of d vehicle.
  • Anyway na ya luck....at least you dey work. Afterall awa politicians can afford more, but DO NOT WORK.

No comments:

Post a Comment