DIS PLUNKER WAS ROLLING ON THE FLOOR SINGING 'ABEG SIR', WHEN FAYOSE PAID SURPRISE VISIT TO HIS GOVERNMENT SECRETARIAT DIS MORNING AT 8AM TO CATCH LATE COMERS....d history of Nigeria.
Who says governor sef dey reach office at 8am...HEHEHE!!!.
- NA DAT POOR SUIT I DEY SORRY FOR....d tin don dirty no be small. Dry cleaner go see work do...lol.
No comments:
Post a Comment