.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 25 August 2015

THE POLICE JONATHAN LEFT US !!!



Nigeria Police.... What the hell Is Going On Here?

  • See una country!!!
  • Robbers dey drive Land Cruiser, Prado and d rest...una Police dey push JALOPY.
  • What appened to all d money wey Jonahhhh give una...and even d wan before then nko????
  • UNA OWN DON SPOIL FINISH...walahi.
  • Dat moto is as dead as awa 4ukin Police.

No comments:

Post a Comment