.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 25 August 2015

GOOD OLD CELESTIAL MUSIC FOR YOUR PLEASURE !!!


HOW MANY OF YOU REMEMBER THIS MUSIC??? (late 70s/early 80s)

  • ONCE UPON A TIME IN NIGERIA......and in London Harton Street.
  • JESUS IS LORD...yesterday, today AND forever.
  • Na bcos of all dis God dey spare Nigeria...abi una hear say earth quake dey Nigeria.???
  • PRAISE GOD!!!. 
  • Weda u be Catholic, Methodist, Anglican or New Wave Pentecostal...just be your brothers keeper. What is d point chopping awa billions when the road to your 4ukin village is not tarred. Crazy guys. Even your kids cannot finish spending the money in their flipping life-time.
  • D funny tin be say all dis morons wey dey chop awa money are not even HEALTHY...dey all have medical complications in their gaddem lives. But dey wish dey could buy LIFE with their money....ennn ennn (impossible). Check dem all, one by one, then u will appreciate God's mercies over His own children.
  • Have a blessed day guys....be nice to someone TODAY.

No comments:

Post a Comment