DIS SOJA-MAN CAUGHT HIS WIFE WITH DIS 'DICK HEAD' OF A GUY....so he solved d problem his own way.
- Hehehe...d poor 'victim' dick go don shrink 100 times.
- By d way...dat babe get nice legs....(looks like). ...heheh.
- Una wey dey faya people wives...na one day for d owner...everyday for you.
- NICE WAN !!!
- By d way..dis na part of d CORRUPTION wey we want BUHARISM to correct in awa Naija....u guys are too sexually corrupt. Una no dey respect married women...and some married women no dey respect demselves. D tin dey taya me. Soso 4uk...naim una dey....24hrs.
- Buhari must address dis miasma.
No comments:
Post a Comment