Khloe Kardarshian shows off her 'FAKE YANSH' in two curve-hugging catsuits.
- I dare anyone to prove me wrong.
- Even if I kn touch am, I am expert enough to know the real tin from counterfeit.
- As for those of you men out there wey no kno...i dey sorry for una....Hehehe.
- Me I be ogbologbo!!!
- dis is what I cal SHOYOMBO YANSH !!!
- In fact an yansh wey no be black woman yansh na counterfeit....lol.
No comments:
Post a Comment