IF U ARE OUTSIDE NIGERIA...EG IN EUROPE, BRITIKO OR AMERIKOKO....PLEASE TAKE A LOOK AT D PONMO, DODO AND IRESI IN DIS PHOTO AND TELL ME IF U ARE NOT TEMPTED TO GO HOME...TO SWEET HOME (NIGERIA). INSTEAD OF EATING ALL DAT UNA PROCESSED MEAT WEY DEM DON TAKE CHEMICALS WASH LIKE CLOTH. hehehe.
- Me sef don follo dem chop rice for dat area of Suru Lere before ooo.
- D rice there na I SHALL RETURN.....na only God kno wettin dem put inside wey ordinary eye no see. ...hehehe.
- Well as long as u chop and no die...All korrect.
No comments:
Post a Comment