DIS IS A WONDERFUL POSE...FOR A STRONG TENNIS STAR !!!
- Guess what my male readers are thinking???
- Una no good...kai.
- Una no fit look away???
- But sha...dat yansh na BUCKET....wettin sef? lol.
- And for my oyinbo readers...pls STOP LOOKING...bcos una no fit 'carry am'...walahi. No be say I dey make mouth. Hehehe.
No comments:
Post a Comment