.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 10 August 2016

GOVERNOR OKOROCHA PLAYING 'GOD' !!!



Two other law-makers pictured kneeling before a governor..



INDEED...SEE D POOR GUY SWEATING LIKE A PIG. EVEN SEF COW WEY DEM PUT KNIFE FOR EEM NECK NO DEY PERSPIRE LIKE DIS !!! ABI DEM CATCH AM WITH 'SOMTIN' !!!....u kno what i mean...$$$$$£££££. Nawa ooooooooo. Nigeria!!!

  • But on the other hand Nigeria is d only place on earth where people play GOD, and yet pray to God demselves !!!
  • Na for here big man tink say na eem get poor man as PROPERTY !!!
  • And yet una say una dey serve God.
  • THERE IS GOD OOOOOOOOOOOOOOOOO!!!




No comments:

Post a Comment