WETTIN SEF....una wan kill d poor chap??? Abi if dem marry finish, so make dem no fit feed demselves ??? You people beta WAKE-UP oooo!!!
- Babanla nonsense.!!!
- If u get a demand like dis...just pick your trouser and RUN for your life, bcos small time, na u go send all their unborn children go school and train dem sef...Walahi.
- Just look at all those UNEMPLOYED men on dat 'high table'...Dem be HUNGRY MEN...aka bottom liners. lol.
- Upon all sef...their pikin go fit be the biggest NIGHTMARE you ever had in your already 4uked up life...hehehe.
- No quote me o.
No comments:
Post a Comment