.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 11 December 2016

NIGERIA'S GOT TALENT !!!



YEPARIPA.............Yansh Nigeriana !!! ALL KORRECT.


  • This FIT lady walked into our London Office today....and all jaws dropped...and some even dey drag for ground sef.
  • In fact some of awa male staff piss for body sef !!! walahi.
  • Since then dem no let me rest....dem dey ask for her phone number.
  • Dem tink say I be mumu......abi I look like PASTOR??? Hehehe.
  • No try me ooooooooooooooooo!!!

No comments:

Post a Comment