
AWA OWN STILL BETA SMALL FOR 3RD WORLD O....BUT IN OYINBOMAN COUNTRIES, DEM DON CRAZE FINISH. IN FACT, VERY SOON DEY WILL BE CHARGING THEIR PEOPLE FOR FRESH-AIR SEF.....yeye people!!! So so bills and charges. Dis life is hard enough for human beings to live in and survive.
PARDON ME IF I'M A BUSHMAN !!!
No comments:
Post a Comment