.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday 8 June 2014

ADVICE FOR NIGERIAN LEADERS!!!



STOP CHOPPING US DRY....LIFE IS TOO SHORT FOR ALL DAT BULL-SHIT WEY UNA DEY HEAP UPON AWA HEADS. NIGERIANS ARE HARD-WORKING PEOPLE, AND OUR COUNTRY IS VERY VERY RICH. GIVE US A 4UKIN CHANCE. WE ONLY HAVE ONE LIFE TO LIVE......Pleasssssse!!!

  • I never hear say millionaire carry money go heaven o....abi una don hear of any case???
  • How much money person wan chop before eem die sef???
  • Awa own leaders go steal sotay, even their very neighbours and relations for village go dey chop from dustbin.
  • NAWA for una oooo.
  • i taya.

No comments:

Post a Comment