THIS PERSON IS A PASTOR'S WIFE!!!
This is Megan Good, wife of a Washington DC Pastor, Devon Franklin. She was PROPERLY dressed for a Movie Screening in the DC area.
- Nawa oooo.
- Once a SHARA...always a SHARA.
- Ive noticed say some of dis pastors na dem dey like ASHAWO women pass sef.
- Make una dey deceive una sef...una own HELL FAYA no be small.
- All d fine babes for dat church have my sympathy....dis kain man na BULL TERRIER o.
No comments:
Post a Comment