.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday 8 June 2014

NIGERIANS ON FAST-TRACK TO MORAL BANKRUPTCY!!!















THESE ARE PUBLISHED FOTOS OF COSSY ORJIAKOR (WHOEVER SHE IS), THROWING A PRIVATE PARTY IN HER HOUSE IN HONOUR OF NIGERIAN SINGER/RAPPER, TRISTA (DONT ASK ME IF HIS MUSIC SELLS OUTSIDE NIGERIA). HOWEVER COSSY WAS 'GENEROUS' ENOUGH TO ALLOW TRISTA TO LICK OFF HIS BIRTHDAY CAKE FROM HER MASSIVE BOOBS (OTHERWISE KNOWN AS FAKE, BLOATED BLOM-BLOM).

  • Hehehe... Im not laughing o!!!
  • I dey sorry for US, and where we are heading for.
  • A country devoid of any social cohesion is a country littered with moral bankruptcy.
  • 'HOW FOR DO' is the order of d day.
  • One appreciates dat young people must to have FUN...and believe me...WE DID (big-time) in awa days.But dis wan wey una dey post PRICK and TOTO for facebook, Instagram, and social media...NAWA O. I fear o.
  • No be person born all dis pikins??? How does it really feel to wake up and find your own daughter in dis kain position in dis fotos???
  • I no fit tok again. See as I open mouth??? Awon OMOKOMO!!!
  • Well, I no blame una...una no kuku get job...na government I blame. 
  • Okayyy...rapping na job ke. To open yansh now sef na job (boobs na small tin). Even to 4uk on top TV now sef na job...you go say u be actor/actress.
  • Okay o....I go SIDDON dey look una. Jonahhhhhh se u don see wettin you cause? You and your CLEPTOMANIC politicians. Una no take awa money develop awa country. There is no excuse for all dis unemployed youths. Dis is partly a recipe for calamity...going by Boko-Haram example.


No comments:

Post a Comment