NOLLYWOOD ACTRESS, NUELLA, AND HER HUSBAND, TCHIDI.
- Definitely in love....fine gal!!!
- Dat sounds good for a CHANGE.
- Congratulations o, my dear.
- Na so so yansh and borbyy your colleagues dey show us for newspapers...some of dem no go even fit marry, even if dem born-again ten times.
- As I see your face sef, I kno say you must get elders for house....OMO GIDI NI OMOGE YEN!!!
- You no be OMOKOMO like many of dem for dat una yeye Nollywood.
No comments:
Post a Comment