.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 29 June 2014

NOLLYWOOD'S SEYI HUNTER!!!





DIS NA NOLLYWOOD ACTRESS, SEYI HUNTER. HEHEHEHE....SHE CLAIMS IN AN INTERVIEW RECENTLY DAT 'SHE BE VIRGIN'!!!

  • I hear youuu....DAT FACE WEY I DEY SEE SO....hmmmmm!!! E get as ee be.
  • Well sha....you kno say I be small pikin.
  • But sha from wettin I dey see for dis foto...hehehe...no be me you wan deceive o.
  • Though everyone is entitled to their OPINIONS. Dis kain tin no be opinion. Na reality. Na you sabi wusside you don carry your TIN go reach!!!
  • After all who am I to argue with SEYI...when I no be her Doctor. lol.
  • But since na so you tok...I wish you luck. 
  • Since you be Miss HUNTER...Keep HUNTING for d guy wey go do d 'gate-crashing'.

No comments:

Post a Comment