.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday 8 June 2014

NIGERIANS HATE TRUTH!!!



THE TRUTH IS BITTER....but not quite as bitter as dongoyaro leaves, or nivaquine....abi????

  • I rest my case oooooo.
  • My people...una no be beta people....at times.
  • All d people wey stand by d truth no dey last.
  • Tell me wettin una do IDIAGBON, MKO nko. Shld I continue to mention names???
  • Walahi if una no WAKE UP...una childrens' children to come go hate una , and swear for una for una graves.

No comments:

Post a Comment