.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday 9 June 2014

FACE TO FACE WITH POVERTY IN NIGERIA!!!















POVERTY........A REALITY IN NIGERIA.

  • Dis is what our government should be addressing.
  • It is when dis is done dat you can pat yourselves on d back...so stop dat yeye talk about how you have improved Nigeria since you took over. Improve WHAT?
  • Also all those awa yeye billionaires and millionaires...do you idiots think we dont know dat it is awa MONEY you used to get to where you are today??? I mean government money. All d big big govt contracts wey una no dey even perform. All d fat Bank Loans wey una no dey pay back. All d kick backs wey una dey get from awa abandoned projects. And all of una wey dey serve as FRONTS to help awa 4ukin politicians and leaders siphon awa money abroad.
  • God go punish una one by one.
  • Money dat belongs to those you see in the above fotos.
  • How d hell can you all sleep at night??? And you say you have children too???
  • TAKE A GOOD LOOK AT DIS GIRL ABOVE AND TELL ME WHAT YOU FEEL!!!

No comments:

Post a Comment