.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 23 March 2014

DON'T GAG ME (FELA KUTI).





A MESSAGE FOR THOSE WHO DISLIKE THE TRUTH....from Fela Anikulapo Kuti (Omo Iya Aje) of blessed memories!!!

  • Walahi...me I go tok....weda una like am or not. Bcos I kno say una no like as Victor Smart dey tok!!! It is bcos me I smart pass una. Most of una be DICK HEADS. Give d SMART guys a chance to head awa country, and lets enjoy some PROGRESS.
  • Una no fit GAG me ooooo.
  • Una no fit Close my mouth.
  • Until una do d right tin for awa country, me I go use d only weapon wey I get to FAYA una.
  • I never kno any country wey get OYEL like awa own, and yet d people go dey run go work (do GBURU) for other yeye countries, just bcos awa leaders no get VISION and APTITUDE.
  • Weda you be Presido o, you be Senator o, abi you be governor sef...I dont 4ukin give a 4UK. All of una be tif-tif and bull-shit people.
  • JUST DO IT....shikena. Do d damn job...dat is why you were 4ukin elected by d poor people of Nigeria. Ordinary electricity, we no get...in dis 21st Century.
  • Stop d 4ukery, and 'Get my people out of Egypt'.
  • Is it such a HARD job to fix dat damn country???
  • I want dis to happen in my life-time (even tho una don waste am (my generation) for me small), so dat I can go to my grave knowing dat my children will have a fair CHANCE in dat 4ukin country...for 4uk sake.
  • JONAH...make una WAKE UP!!! Damn it!!! Stop taking Nigerians for granted.
  • Dis beautiful music was produced by FELA in the early 70s...and yet we still dey GROPE IN THE DARK. 
  • Dis tune is a masterpiece which epitomizes our present plight. Was released when Nigeria was NIGERIA, compared to our present MIASMA. As a teenager... me I danced dis music to nonsense!!! Could never have imagined we will ever get as LOW as we now are in Nigeria. For those who were fortunate/old enough to attend the SHRINE then...you can bear me witness!!!
  • Wettin sef....Na CURSE????

2 comments:

  1. Even if na curse sef...curse no dey EXPAYA? Ah ah, wettin sef?

    ReplyDelete
  2. Tank you ma broda!!!

    ReplyDelete