.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 14 March 2014

FULANI HERDSMEN TERRORIZE BENUE STATE!!!





Gov Suswam

Rampaging and lawless Fulani Herdsmen have descended upon parts of Benue State unleashing terror and mayhem on their path. The latest in the series of attack was on the hometown of the Governor himself in Anyii, Logo Local Government Area. Governor Gabriel Suswam seems HELPLESS, as he only last week escaped death by ambush in Guma Local Government while inspecting a destroyed site!!!

  • Nawa for una...I tink CRAZE dey worry Nigerian Leaders.
  • Who d hell are STUPID Fulani Herdsmen to terrorize a whole State.
  • Abi dem no get Police for dat 4ukin State again?
  • Governor siddon for fine leather Chair dey narrate story to Journalists, instead of ROOTING OUT the moda4ukas.
  • If Fulani scumbags can carry arms, why cant d people of Benue?? Abi una no get common Hunters for una midst???
  • D fact is dat dis is all a device by the Core North to re-dominate their age-long WIVES (the Benue/Plateau/Kwara people). Dey are not happy dat Benue people are now having their own identity.
  • Before before Benue man go tell you say eem be MALLAM...dem go dey play mumu for mallam dey join up with d North..all in d name of national survival.
  • Now dey have their own identity...Thank God. Welcome to my world.
  • But U ARE ON YOUR OWN O...una must to fight to release unaselves from the GRIP of the (Slave-Drivers) North.
  • Same tin dey happen for Jos...Mallams don take style spoil Jos bcos dem no fit CONTROL dem again...nawa o.
  • I dare Fulani people to go to Southern States like EDO...dem go see pepper. Edo people go take JUJU faya una...una blokos go dey drag for ground...yeye mallams.

No comments:

Post a Comment