.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 30 March 2014

HAPPY MOTHER'S DAY!!!


CELEBRATE YOUR MOTHER'S DAY WITH EVERGREEN MUSIC OF PRINCE NICO MBARGA 'SWEET MOTHER'.

  • Dis na korrect evergreen music wey Naija dey produce in good old days when Nigeria was NIGERIA.
  • When men were MEN.
  • When ministers built bridges and roads, and chopped mere thousands...not MILLIONS and BILLIONS of $$$£££ like d idiots of NOW.
  • Politicians...una don finish Nigeria....and I mean MURDERED!!!
  • ENJOYYYYYY...Dis na wettin we dey call KOKOMA Music in dem days. Dis days d younger ones like D'Banj don turn am to PANGOLO music and even make more money than the originators. Well sha...na una luck. 
  • Do you kno dat dis guy Nico Mbarga died falling off an OKADA??? Dat is to show you dat despite his raw talent, he made peanuts and died poor.
  • Anyway thank God for modernization. Nawa. Even Nollywood actors/actresses dey make millions now!!! Make una go ask VILLAGE HEADMASTER, BABA SALA and OGUNDE...of blessed memories. In those days na 'deviant kids' dey go into acting and music. If your pikin join Army dem go tell you say u no get pikin. lol. Dat means he is as good as DEAD. 
  • Hehehe....Its interesting for my generation to sit-back and see d METAMORPHOSIS of Nigerian Society. I dont kno weda na bad tin or good tin sef. I'll rather be dead than see some of dis ATROCITIES and SINS committed against awa people. Its bad enough dat people are suffering...then some idiots called Boko-Haram or Herdsmen will now invade their villages and slaughter dem. And yet we get Government....kaiiiii. Ee no good wettin Naija dey do eemmm people!!! OTITOKORO...according to Yoruba people (truth is bitter). Ahah wettin??? People wey dey starve amidst PLENTY...just cos of d greed of a handful of some 4ukin BASTARDS called politicians
  • What pains me most be say most of dem are children of the poorest paupers in Nigeria. Dats why dem wan keep all d money to demselves. Dem no understand say money na SPIRIT. Moda4ukas..
  • My question is...WHAT HAS A MOTHER GOT TO CELEBRATE IN NIGERIA TODAY???When una don kill their pikkins finish bcos of government negligence and recklessness. As we are talking now...dem dey kill, kidnap, rob, rape, ritualize person pikin in Nigeria...without government giving a SHIT. No be WOMAN born dem??? I ASK. Damboroba government.

No comments:

Post a Comment