OUR PRESIDENT SAYS HE IS LAMENTING THE FLIGHT OF CAPITAL FROM NIGERIA AS A RESULT OF MEDICAL TOURISM (ie PEOPLE GOING ABROAD TO TAKE MEDICAL TREATMENTS)!!!
- See who is talking!!! So you want make dem die for the MORTUARIES you call Hospitals??? Abi???
- Who be d biggest culprit? No be your Ministers and Yoursef??? Is it so difficult to FIX??? Ordinary to equip hospitals and pay doctors good money, una no fit do....mumu people.
- If your country has so much Human and Economic Resources, and yet you depend on flying abroad for treatment...who is to blame??? Una no dey shame. Even common India dey chop all una money for medical treatment abroad. SHAME ON NIGERIA.
- YOU wey you dey tok...sebi your WIFE dey fly go Germany everytime she get ordinary Headache???
- Abi na me go fix d problem??? No be your job???
- All awa good Doctors don go abroad go work for oyinbo Hospitals. Come to UK and count the number of Nigerian Doctors for NHS, then you go REALLY LAMENT.
- See your mouth like LAMENTATION!!!
- We have good competent Doctors...na awa governments no Good....(period)
No comments:
Post a Comment