.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday 14 March 2014

PRESIDENTIAL HUMILITY, HUMILIATION, OR POLITICAL GIMMICK???



PLEASE JUDGE FOR YOURSELVES....This is President Jonathan on ALL FOURS while on a courtesy visit to late President Yar' Adua's mother in Katsina. Is this sheer humility or is my President 'kissing the ground' in preparation for 2015 Elections???

  • Ibo man tok say when man don reach ground level finish (FINITO), wey goat come dey chop palm fronds for your head, naim be say your own don spoil finish....GASKIYA.
  • Yoruba man tok say eem no go prostrate for COW bcos eem wan chop beef meat....WALAHI.
  • But Victor Smart tok say make una look those two CHEEKY women for d foto as dem dey SMILE. Kai...women BADDDDD OOOO...no be small. I sure say dem dey laugh for dem belle say...'You stupid Mumu guy, na now you come remember says na we put you there, ennn'??? 'Come-onnnn...dont be silly'.
  • And then sheepish Mr Presido sef come take style do face like say...'No Ooo. Me I be good boy o. Notin Spoil o'. 
  • Hehehehe....una too get 419 sense for dat Naija.

No comments:

Post a Comment