.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 7 March 2014

THE EVIL MOSQUITO!!!



WALAHI...ME I SABI SOME PEOPLE WEY GO TAKE HAMMER HAMMER THE DAMN MOSQUITO!!!

  • Dem never born dat mosquito....lol.
  • Dat na wettin Fela called 'DOUBLE WAHALA FOR DEAD BODY & THE OWNER OF DEAD BODY'.
  • Hehehe...dis no be laughing matter o....my people.
  • Ee fit happen to you o...No rule am out.
  • I hope say BOKO-NONSENSE people dey hear dis....Una go FO RA YIN LEPON soon.
  • And d bad tin be say BLOKOS wey break no get remedy to fix...dats why Yoruba dey call am SHAWORO.

No comments:

Post a Comment