This UK grandmother says her wrinkle-free face is all due to a semen therapy which she applies on her face from her lover after sexual intercourse.
"All you need is a lover but if you don't have one you know what to do. All you need to do is just ten days or two weeks, you both should have a nice time and make sure he has a great time, and when your beautiful love making session is over, you are going to scoop this amazing sperm mask in your finger, apply it all over your face, leave it for fifteen minutes and then wash off. I know some of you are thinking "What is she saying?". But we have to assume that your lover is a healthy clean man and eats wells".
- Oyinbo don come with d regular Bull-Shit o.
- Some stupid girls go start dey even EAT/DRINK am sef.
- Anyway wettin man dey take SPAMITO do sef? D tin plenty where it came from. lol.
- In fact if una wan start to buy, we go fit start dey sell sef. My own go cost well well...walahi.
- But make sure you no take mistake go buy d ones wey be like 'toxic waste'...go damage your face oooo. Bcos na ORISHIRISI Spamito dey!!!
- Anyway notin spoil...Naija girls go dey use dat kain to BLEACH face. Yours truly!!!
- Hehehe.
No comments:
Post a Comment