.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 21 September 2014

ANOTHER COLLAPSED CHURCH BUILDING IN EDO STATE!!!












THE END TIMES ARE DEFINITELY COMING UP!!!

  • Naija people sef...una no get respect for 'dead-body'...see as dem just YANK d poor guy in dis last foto???
  • In fact...dat is asking for too much. Bcos we no dey cherish people when dem dey alive (awa Health & Safety na zero level)..., so how do I expect us to respect dead body???
  • What an irony!!!


No comments:

Post a Comment