.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 29 September 2014

NIGERIAN MOTORISTS: WORST IN THE WORLD!!!



DIS CAN ONLY HAPPEN IN NAIJA!!!

  • Na Naija I know say moto dey do HIGH JUMP.
  • And yet una say una get ROAD SAFETY CORP.
  • Na so so EGUNJE dem dey collect from Kabukabu, Molue and Danfo.
  • Yeye people.
  • Meanwhile....MAMA Jonathan (Patience) rewarded their Oga with juicy Aviation Ministry job???
  • But sha ...me I know say THERE IS GOD OOOO!!!

No comments:

Post a Comment