.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 26 September 2014

WOMAN WITH THREE BREASTS!!!



THIS FLORIDA WOMAN RECENTLY CONSTRUCTED A THIRD BREAST WITH THE AID OF SILICONE IMPLANTATION!!!

  • Your own beta....you don chop sotay, na madness come dey harass you!!!
  • I don tok am say some of dis people for Western world need a bit of sufahead...make dem no see NEPA for two months, dem head go korrect. Abi make mosquito bite dem small. Or na DANFO you wan tell me say no go make your head korrect sharp sharp???
  • Which wan be 3 breasts??? Man never suck d two finish, na extra-taya (bobbi) she come dey add. lol.

No comments:

Post a Comment