.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 30 September 2014

MOTHER AFRICA: PLEASE SHOW YOUR CHILDREN THE WAY!!!



NA BEG I BEG MOTHER AFRICA MAKE EE SHOW EEM CHILDREN THE WAY O!!!
ESPECIALLY FOR NAIJA, WHERE WE DON MISS ROAD PATAPATA FINISH, FINITO!!! WHERE EVERY MONKEY DEY COLLECT NATIONAL AWARD.

  • Enjoy Dis wan by JAMBOS EXPRESS.
  • Na for Naija Monkey dey work, while ugly moda4ukin baboons dey chop.
  • I have concluded dat human beings are generally worse than animals...bcos I dont see how we can be so unkind and callous to awa own very people...people we are supposed to care for??? It is in dat same Nigeria dat my people cannot eat one single meal in a day...and yet una dey fly $9.3million to South Africa in a private jet???
  • THERE IS GOD OOOOO (na una kuku tok am).
  • Never have so few owed so much to so many....only in Nigeria.

No comments:

Post a Comment