SO SAYS THE KWANKWASIYYA AMBASSADORS OF NIGERIA (KAN)!!!
- Hehehe...Kutchy-kutchy...which is which???
- I tink na Buhari dey for right, and Atiku for left. lol. Abi wettin una say?
- So what about Goodluck?
- If you ask me....Dat wan na BASKET. lol.
- And Kwankwaso nko??? Dat wan na the 'Doctor' wey deliver the babies, and wey go DELIVER Nigeria!!!
No comments:
Post a Comment