.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 3 November 2014

IBINABO SAY MAKE UNA 'SHUT UP'!!!







AGN president Ibinabo Fiberesima took to her Facebook page yesterday to ask those castigating her for having children by different fathers to shut up. She also shared photos of herself and her kids on holiday. 
  • WHICH WAN CONCERN UNA???
  • ABI U SEF WAN DOOOOO????
  • HEHEHE....ME I DON ZIP MY MOUTH O...MADAM IB.
  • I NO DEY THERE OOO.
  • BUT IF UNA INSIST, I GO FIT TOK SAY NA ONLY ONE PIKIN EE BE LIKE SAY EEM PAPA NO FINE FOR DIS FOTO WEY I DEY SEE SO WITH MY KOROKORO EYES. HMMM....no go mis-quote me o....(na papa i tok o). Bcos I Know say my readers too get sense...even pass me sef (and yet my name na SMART)..
  • HEHEHE...IB INTERNATIONAL BABY!!! I HAIL OOOOO.

2 comments: