.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 3 November 2014

SHORT MEN MORE LIKELY TO SUFFER DEMENTIA!!!



SCIENTISTS A UNIVERSITY OF EDINBURGH HAVE SAID THAT VERTICALLY CHALLENGED MEN STAND MORE RISK OF DEMENTIA!!! THEY CLAIM THAT MEN SHORTER THAN 5FT 6INS ARE 50% MORE LIKELY TO DIE FROM DEMENTIA THAN THOSE OVER 5FT 10INS.

  • Hehehe...me I don PASS....I go drink GULDER tonight.
  • As for all you KUKURUSAMBE out there...I dey sorry for una.
  • Some people like OSHI-OMOLE (bad pikin hard) go dey worry now. lol.
  • When dem dey beg you to drink milik when you dey small, you dey make guy-way. Dis na d result. No matter how much EWA (beans) you chop now...na NO SHI-SHI....na only mess u go dey mess, instead of to dey grow.



No comments:

Post a Comment