.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday 5 November 2014

NOLLYWOOD: ACTRESS ANITA JOSEPH'S ASSETS!!!









DIS NA NOLLYWOOD ACTRESS....ANITA JOSEPH!!!

  • YEPARIPA....(aiye mi re). I go DO ooooooooo!!! Dis wan don pass ORANGE...na PAW-PAW (aka Papaya). Kaiiiii.
  • No be only Ukwa sabi touch ke.
  • My own be say i wan DO...no be ordinary TOUCH i wan toushhhh. lol.
  • In fact WHO TOK SAY LIFE NO SWEET????...make u raise ya hand.
  • Na dis kain tin dey make me wonder why some guys go just decide say na ADOFURO (yansh 4uker) dem wan be...ah ah. God never try reach??? Who no kno beta tin when eem see wan? Nawa ooo.

No comments:

Post a Comment