MY PEOPLE....MAKE UNA 'TAKE FIVE'....UNA DESERVE AM.
'EKU IROJU' (UNA SABI SUFA)....UPON ALL DIS BULL SHIT OF BOKO-NONSENSE, AND D INABILITY OF AWA SEDATELY LOUD-MOUTH GOVERNMENT TO TACKLE IT, UNA STILL DEY FIT DEY SPARE A SMILE. WALAHI UNA BE HARDENED PEOPLE!!! GOD DEY.
- So lets JAZZ it up with Dave Brubeck's TAKE FIVE!!!
- FOR THOSE OLD ENOUGH TO HAVE BEEN PART OF THE SWINGING 70s & 80s...consider yourself LUCKY and BLESSED....d days when General Gowon distributed Milk Shake to us at school on his wedding Day. (abi una no remember)!!!. Dis days Jonah dey chop alone...and u know dat old saying which says...'CHOP ALONE, DIE ALONE'.
- And for d younger ones...enjoy dis awa OLDIE (OLD SCHOOL)....dey don't come like dis anymore.
No comments:
Post a Comment