Floyd Mayweather is showing off on instagram.
See what millionaire boxing champ Floyd Mayweather is doing on Instagram. Dis na d real dollar-worshiping!!!
- KAI...POVERTY NO GOOD OOOO.
- JUST BCOS U DID NOT GROW UP WITH MONEY NO MEAN SAY MAKE U DEY WORSHIP D DUM-SHIT.
- MONEY NA SPIRIT OOOO. IF U NO CAREFUL SEF D TIN GO FIT DISAPPEAR IN NO TIME....GO ASK 'JAMES BROWN' THEM!!!
- IF U TRY DIS WAN FOR NIGERIA, ALL THOSE ROBBERS DEM GO SEE WHERE TO GO TONIGHT. lol.
No comments:
Post a Comment