AT LEAST DEM GET FLAT BELLE...DAT NA GREAT ACHIEVEMENT O!!!
- Gen...gennnnn!!!
- I sure say na POUNDED YAM or GIRRAAA dem dey chop for bvreakfast.
- If dis kain babe handle you...ennn. You go dey shit brick.
- I get one friend like dat wey like dis kain HEAVY-DUTY babes...and if you see as d guy skinny...no be small.
- Me...I pass on dis wan o...abeg...I no get d kain horse-power wey dis wan need. lol.
- I GO DIE OOOO!!!
No comments:
Post a Comment