.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday 6 November 2014

MARVIN GAYE: LET'S GET IT ON!!!






ABEGGIII...MAKE UNA ENJOY BOBO MARVIN....BEFORE NAIJA PROBLEM SWALLOW PERSON UP SEF!!!
AFTER ALL MAN NO DIE, MAN NO ROTTEN.
ABI NA YOU KILL JESUS???


  • In those good old days for Naija, in the 70s, when person go party and dem play dis music....hehehe. Naim be say party go soon end....so u must to start last minute DAMAGE CONTROL.
  • D tin go be like case of EVERYMAN TO HIMSELF, GOD FOR US ALL...naim be say if you no calculate fast fast go hook one babe for corner, make una dance BLUES... u don waste your night be dat.
  • Yes ooo...u go just stand there like SOJA-IDUMOTA dey look FAST GUYS dey carress chics yanshe dey go...and U ARE ON YOUR OWN O...bcos your prick go just dey stand for nothing. No shi-shi.
  • Dat is wettin dem dey call...NO ACTION.
  • Kaiiiii...those were d DAYS in Nigeria....days of KAKADU, BEACH COMBER, SHRINE, FUNK WARE HOUSE, TOP (TOWER OF POWER), FACE 2...MAKE I DEY NAME DEM???.
  • I BEG FORGETTTT!!!  Naija don spoil. Na d young ones I dey sorry for. Me I don FLOG life no be small....life sef dey fear me. lol.

No comments:

Post a Comment