.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 4 February 2014

AUSTRALIANS MORE LIKELY TO DIE FROM CANCER THAN HEART DISEASE!!!



THE WORLD HEALTH ORGANISATION (WHO) HAVE RELEASED REPORTS THAT THE AVERAGE AUSTRALIAN IS MORE LIKELY TO DIE FROM CANCER THAN FROM A HEART DISEASE!!!

  • Sometimes sef, too much good life dey cause wahala.
  • Anyway sha, na anybody fit catch Cancer. Make God just forbid bad tin!!!
  • Abeg...Oyinbo people ...make una help us dey find CURE for all dis YANMA-YANMA diseases. Na beg I beg una. Even sef I kno say una go still find cure to AIDS wan day.
  • Bcos my own people for Africa never get time for demselves not to tok of to dey do experiment....D poor people dey look for how dem go chop, while their politicians are busy stealing dem DRY and struggling for RE-ELECTION.
  • Aftican man eem priority na to WAK...and if possible wak in excess sef.

No comments:

Post a Comment