Nigeria's former Olympic athlete, Ambrose Monye (left), who runs a Security Company in South Africa, has been sentenced to life imprisonment for complicity in the killing of a married woman (centre). He was paid along with other accomplices to end the woman's life, by her husband (right), following a dispute as to the custody of their child.
- Senseless Naija man...dem use you as FALL GUY bcos of your love for money/ego/kudi.
- You have yourself to blame....ONE DOWN!!!
- As a matter of fact dis na why South Africans no dey too respect us Nigerians...dem tink say we dey worship money too much.
- On d other hand sha me sef I no too like dem bcos I tink say dem just dey jealous us...dem be BUSH people sef....with OROBO/JUMBO fore-heads wey dey empty.
- In any case dis guy na disgrace to Naija...a whole ex-olympic athlete wey for dey carry eem sef with pride.
No comments:
Post a Comment