.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 25 February 2014

OBAFEMI MARTIN'S NEW RIDE!!!



Nigerian ace footballer, Obafemi Martins and his new Mercedes Benz CLK Convertible.

  • Korrect MOTO...Nice wan.
  • But sha...'a fine car for an UGLY dude'.
  • Ma broda....No be my fault say you WOR-WOR.
  • But dat no mean say you nogo still pull d BIRDS (babes) o...especially Naija babes. 
  • Those wans go fit marry CRIPPLE sef, as long as MONEYYYY dey yanfun yanfun.
  • Na your EGO/MONEY/OTA/KUDI go tok for dat level...lol.

No comments:

Post a Comment