.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 18 February 2014

NIGERIANS: DON'T WORRY, BE HAPPY!!!


THIS IS FROM ME (Vikki Smart) TO YOU...NIGERIANS.

  • Enjoy this classic from Bobby Mcferrin.
  • Ojo iku lojo isimi (Man no die, man no rotten)...abi???
  • Bcos I kno say as una dey for different corners of dis damn world, some of una go dey ask una selves say wettin una dey do there...when your country is full of HONEY & PROSPECTS.... If not for d few 4ukers wey dey spoil am for us.
  • Dis life na turn by turn. The only thing dat is constant is CHANGE...after all wusside ABACHA dey today??? Or IBB??? All dis awa useless politicians go go, leave Nigeria behind. Dat na GUARANTY....walahi talahi. Na me tok so.
  • For dis life...na your hand-work naim people go take remember you. Abi una no see as people dey HAPPY whenever Gani Fawehinmi's name is mentioned anywhere???
  • Anyway sha....Nottin Spoil!!! Time will tell. What goes up must come down. Make una STAY KOOL.
  • Listen to dis lovely tune.

No comments:

Post a Comment