.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 7 February 2014

TATTOO CRAZY!!!

Sheila says she doesn't regret any of her tattoos and that they make her who she is

THIS WOMAN IS 64 YEARS OLD, AND HAS 300 TATTOOS ALL OVER HER BODY!!!

  • Oyinbo don carry tattoo craze put for head!!!
  • When black Africans dey do am in those days dem say we be BUSH PEOPLE.
  • In those days oyinbo no dey wear EAR-RING sef, but now dem chop craze for 'body-piercing'. Dem  dey even wear ear-ring for yansh sef. 
  • Na for OBODO OYINBO I see person dey wear ear-ring for NOSE like cow, and for tongue like idol wey Indian People dey worship for their Temple!!!...nawa o.
  • What Next?

No comments:

Post a Comment