.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 3 February 2014

NIGERIA'S OBAFEMI MARTINS.





This is Nigerian football Star, Obafemi Martins, showing off his gold-plated sun-shades, gold-plated Rolex, and gold bracelet!!!

  • Korrect guy...your own better. UP NAIJA!!!
  • Me I tok am long time ago say even if man wor-wor, money must to make am be FINE-BOY.
  • So guys out there...this question is for you......
  • If God say make you take one between to be POOR FINEBOY, and to be RICH WOR-WOR BOY???
  • Which wan you go choose??? lol.
  • As for me, I sabi which one ME I go choose.
  • But make una No forget say Nigerian Women go tell you say weda na FINEBOY dem wan chop!!!
  • Even sef dat famous American Singer (Millie Jackson) tok am years back say na UGLY MAN she dey like pass sme-sme fine men..bcos she tok say ugly men dey sabi 4uk woman like say dem dey DO EXAM. lol. Bcos dem no dey get d tin every time like fine fine bobos.
  • But when ugly man come get MONEY/EGO/KUDI on top...naim be say he go attack d tin like say na FOOD. Hehehe.
  • Nawa o....Oya make my ugly readers corroborate am...I dey wait to hear from una.

No comments:

Post a Comment